
Man Utd don shamefully waka comot for League Cup after dem lose 12-11 to Grimsby wey dey fourth division
Manchester United don suffer big disgrace as dem comot for League Cup after Grimsby, wey dey League Two, beat dem 12-11 for long penalty shootout