World Bank Don Approve $1.25bn For Nigeria
World Bank don approve fresh $1.25 billion support package for Nigeria to back government economic reforms, but many Nigerians don begin ask whether the money

World Bank don approve fresh $1.25 billion support package for Nigeria to back government economic reforms, but many Nigerians don begin ask whether the money

Federal Government don launch one loan fund to support staff wey dey work for tertiary institutions. Di fund, wey dem call “Tertiary Institution Staff Support

National Assembly don approve President Tinubu ₦1.77 trillion loan request after dem do voice vote for the matter. Dis happen after Senate and House of

President Bola Tinubu don write go National Assembly to beg dem approve fresh $2.2 billion loan. Di Speaker of di House of Representatives, Tajudeen Abbas,

Nigerian Education Loan Fund don talk say dem go publish full list of institutions wey don submit complete student data as dem request for upload