COURT DON SEND ORIIRE KIDNAPPERS TO LIFE IN PRISON Federal High Court wey dey Abuja don finally drop heavy hammer on top three men wey security agencies link to the kidnapping of school children Read More »
Lagos state don warn against breakdown of law Lagos State government dey beg residents make dem no join any protest wey fit cause breakdown of law and order. Governor Babajide Sanwo-Olu make this Read More »
President Tinubu don sign new minimum wage bill into law President Bola Tinubu don sign 70,000 naira minimum wage bill into law today, just days after National Assembly don pass the bill. Tinubu sign the Read More »