Lagos Governor wan start to give N750 million “Trader Money” to 15,000 pipo on February 14
The Lagos State Governor, Babajide Sanwo-Olu, go start one financial intervention scheme wey dem call ‘Lagos Market Trader Money’ with the sum of N750 million,