Labour don vex as PenCom refuse to gree, dem don ready to strike Nigeria Labour Congress don warn Federal Government say dem go do nationwide strike if dem no return wetin dem talk say na billions of naira Read More ยป
NLC and TUC don talk say dem go begin nationwide strike wey no get end date from October 3rd. NLC president Joe Ajaero and TUC president Festus Osifo don yan for news after dem Emergency National Executive Council (INEC) meeting for Abuja on Tuesday. Read More ยป