Joe Biden don drop from US 2024 election race, and he don support VP Kamala Harris as di nominee. Biden don comot from di US presidential election and e don endorse im Vice, Kamala Harris, as di new Democratic Party nominee. Dis na shocking Read More ยป
US President Joe Biden talk say the Decision wey dem make na Response to Attack wey Happen for Jordan President Joe Biden talk say e don decide how the US go respond to di drone strike wey kill three American troops for Jordan during Read More ยป