
IPMAN don talk say them go strike because of N100 million wey government dey owe dem
ndependent Petroleum Marketers Association of Nigeria (IPMAN) don give Nigerian Midstream and Downstream Petroleum Regulatory Authority (NMDPRA) seven days to pay di N100bn bridging claims