
INEC don talk say di petition to recall Senator Natasha no meet di requirement
INEC don reject di petition wey some people for Senator Natasha constituency submit to recall am, say e no follow di process wey 1999 Constitution

INEC don reject di petition wey some people for Senator Natasha constituency submit to recall am, say e no follow di process wey 1999 Constitution

Nigeria Senate don tell Independent National Electoral Commission (INEC) make dem conduct by-election to fill di vacant seats for Edo Central and Anambra South Senatorial

Independent National Electoral Commission (INEC) don talk say dem never announce date to start Continuous Voter Registration (CVR) and replacement of lost Permanent Voter Cards

INEC dey propose to replace Permanent Voter Cards (PVCs) with computer-generated slips or downloadable credentials for voter accreditation. Di Chairman of INEC, Mahmood Yakubu, talk

The All Progressives Congress (APC) candidate and incumbent governor, Lucky Aiyedatiwa, win the Ondo State governorship election wey happen on Saturday. Professor Olayemi Akinwumi, wey

Ahead of di November 16 Ondo State governorship election, INEC don distribute sensitive materials to all 18 Local Government Areas. INEC Resident Electoral Commissioner, Oluwatoyin

INEC chairman, Prof. Mahmood Yakubu, don talk say di off-cycle governorship election for Anambra go happen on November 8, 2025. E yan this one during

The Independent National Electoral Commission (INEC) don extend di collection of Personal Voter’s Cards (PVCs) for Edo State by three days ahead of di governorship

As political parties dey intensify their campaigns for the Edo and Ondo States governorship elections, the Independent National Electoral Commission (INEC) don advise security agencies

The Chairman of the Independent National Electoral Commission (INEC), Professor Mahmood Yakubu, don talk say di commission no get constitutional authority to conduct local government