Nurses strike go affect hospitals across di country from Wednesday Healthcare service go scatter across Nigeria from Wednesday, as nurses wey dey under di National Association of Nigeria Nurses and Midwives, Federal Health Institutions Sector, Read More ยป
Makinde Talk Say 90% of di People wey the Ibadan Explosion Affect don comot from Hospital Oyo State Governor, Seyi Makinde, don talk say 90 percent of the people wey dey affected by the explosion wey happen for Ibadan last Tuesday Read More ยป