FAAN don relocate dia headquarters from Abuja go back Lagos The Federal Airports Authority of Nigeria (FAAN) don talk say dem dey relocate dia headquarters from Abuja back to Lagos, wey be di original base, Read More ยป