President Tinubu don give military ‘full authority’ to carry those wey kill soldiers go face justice President Bola Tinubu don condemn di killing of military personnel for Delta State, tok say di pipo wey do am, wey im describe as “cowardly”, Read More ยป