Ghana dey investigate how thousands of weapons ‘vanish’ from military hand
Defence minister for Ghana don order investigation into how thousands of military ammunition don “miss or disappear” bifor di kontri December 2024 elections. Dr Edward

Defence minister for Ghana don order investigation into how thousands of military ammunition don “miss or disappear” bifor di kontri December 2024 elections. Dr Edward

John Mahama don take oath as Ghana new president for one big ceremony wey world leaders attend. For im inaugural speech, di 66-year-old Mahama promise

From early dis year, Ghana go allow all Africans enter di country without visa. Dis move follow President Nana Akufo-Addo approval for December. Di president

Team Nigeria don move to the fourth position for the overall medals table for the ongoing African Games for Ghana with ten gold, eighteen silver,

The Nigeria Olympics Committee talk say Nigeria go send 358 athletes wey go represent the country for 25 sports for the 13th African Games. The