
Ghana dey investigate how thousands of weapons ‘vanish’ from military hand
Defence minister for Ghana don order investigation into how thousands of military ammunition don “miss or disappear” bifor di kontri December 2024 elections. Dr Edward

Defence minister for Ghana don order investigation into how thousands of military ammunition don “miss or disappear” bifor di kontri December 2024 elections. Dr Edward

United States don start di New Year with terror attacks wey kill plenty people. For Las Vegas, Nevada, one Tesla Cybertruck carry fuel canisters and

Mali junta don appoint Major General Abdoulaye Maiga as new Prime Minister. Dis one happen a day after di junta sack civilian Prime Minister, Choguel

Di Archbishop of Canterbury, Justin Welby, don announce say he go step down after one serious report about John Smyth, wey be prolific child abuser

Ghana’s outgoing President, Nana Akufo-Addo, is facing a backlash on socialmedia after he unveiled a statue of himself during a tour of the country’s WesternRegion.The

Rwanda go stop to register petrol-driven motorbike taxis from di New Year. Dem wan switch to electric motorbikes to promote clean energy and reduce gas

Canada don cut di number of immigrants wey dem go allow enter di country from 500,000 over di next three years. Prime Minister Trudeau talk

The German Cabinet don approve say dem go increase pension for di more dan 21 million pensioners for di kontri by 4.57 per cent beginning

The opposition for Togo don kolobi leg waka from one proposed new constitution wey dey intended to extend di reign of President Faure Gnassingbé. Di

Israel’s armed forces chief has vowed to respond to Iran’s unprecedented attack against the country, even after appeals for restraint poured in from world leaders