7-Goal Madness! Bayern Comot Madrid for UCL
Bayern Munich beat Real Madrid 4–3 for second leg, make am 6–4 aggregate, qualify for Champions League semi-final. Match hot wella as Madrid score first
Bayern Munich beat Real Madrid 4–3 for second leg, make am 6–4 aggregate, qualify for Champions League semi-final. Match hot wella as Madrid score first

Galatasaray don make €4.2 million from di special Victor Osimhen collector box wey dem launch. Dem sell 20,000 boxes within few days, and each one

Liverpool baller Diogo Jota, wey be 28 years old, and im brother André Silva (26), don kpai for car accident near Zamora, Spain. Dem dey

CAF don increase prize money for di 2024 Women’s Champions League to $600,000. Each of di 8 African clubs go collect at least $150,000, and

Spain don complete a perfect competition by beating England 2-1 to lift a record fourth European Championship. After a drab first-half, Nico Williams give Spain

Bayern Munich don sign winger Michael Olise from Crystal Palace for about 60 million euros (£50 million). The 22-year-old English-born France Under-21 forward, wey dem

Nigeria’s Super Eagles go know their opponents for di qualification race of di 35th Africa Cup of Nations finals later today. According to di Director

Minister of Sports, John Enoh, don talk say addressing di recent outburst by Napoli striker, Victor Osimhen, against former Super Eagles coach, Finidi George, no

El-Kanemi Warriors of Maiduguri don clinch the 2024 President Federation Cup after dem beat Abia Warriors 2-0 for the finals. This na the third time

Di Chairman of di Nigeria Premier Football League (NPFL), Gbenga Elegbeleye, don talk say referees for di Nigerian topflight go begin use gadgets to help