
FIFA President Talk say if Fans dey do Racist Abuse, Make Dem Forfeit di Game
FIFA President, Gianni Infantino, don talk say make dem put automatic forfeit of games for teams wey get fans wey dey commit racist abuse. This

FIFA President, Gianni Infantino, don talk say make dem put automatic forfeit of games for teams wey get fans wey dey commit racist abuse. This

Coach Christopher Musa Danjuma don select three goalkeepers, six defenders, five midfielders, and five forwards for Nigeria’s U20 female team match against Tanzania for FIFA

Nigerian club Enyimba end their international season for an abysmal note as dem lose 3-0 to Wydad Casablanca of Morocco for the inaugural African Football

FIFA don yan say dem don suspend di Spanish football oga for now sake of di Hermoso kiss matter. Dem talk say di oga dey

Di Nigerian Super Falcons don enter top 10 for FIFA Women’s World Cup rankings wey just comot. Dem release dis ranking afta Spain win England