
Nigeria don move up by one spot for di latest FIFA world ranking
Nigeria don climb go number 43 for world level, but dem still drop enter sixth position for Africa for di latest FIFA ranking. Morocco dey

Nigeria don climb go number 43 for world level, but dem still drop enter sixth position for Africa for di latest FIFA ranking. Morocco dey

FIFA President, Gianni Infantino, don announce say di team wey win dis year expanded Club World Cup for United States fit collect up to $125

Super Eagles captain, William Troost-Ekong, don talk say the team dey fired up and ready to beat Rwanda for today’s World Cup qualifier wey go

Super Eagles head coach, Eric Chelle, don drop Ahmed Musa and Kelechi Iheanacho from him final 23-man squad for di 2026 FIFA World Cup qualifiers

FIFA President, Gianni Infantino, don confirm say di 2026 World Cup final wey go happen on July 19 go feature half-time show for di first

Super Eagles don drop by eight places for di latest FIFA rankings, come reach 38th globally afta dem no perform well for di 2026 World

FIFA don confirm say the first Women’s Club World Cup go happun for January and February 2026. This tournament go get 16 teams and e

The Premier League go introduce semi-automated offside technology next season to quicken decision-making after di clubs unanimously agree on top di matter for one shareholders’

The Nigerian U15 boys Future Eagles don hit snag for dia quest to participate for di UEFA U-16 development tournament for Spain as di Spanish

Qatar go host di next five editions of di boys’ Under-17 World Cup from 2025 to 2029, while di girls’ tournament go happen for Morocco,