
FAAN don relocate dia headquarters from Abuja go back Lagos
The Federal Airports Authority of Nigeria (FAAN) don talk say dem dey relocate dia headquarters from Abuja back to Lagos, wey be di original base,

The Federal Airports Authority of Nigeria (FAAN) don talk say dem dey relocate dia headquarters from Abuja back to Lagos, wey be di original base,

Federal Capital Territory High Court don agree make the immediate past Governor of the Central Bank, Godwin Emefiele, fit travel comot from Abuja. Justice Hamza

Nigeria Centre for Disease Control and Prevention (NCDC) don activate their Lassa fever emergency operations center because of the increasing cases of the disease for

Inspector General of Police (IGP) Kayode Egbetokun don launch ‘Special Intervention Squad’ to tackle kidnapping for FCT. The squad get well-trained mobile police officers wey

President Tinubu don talk say make National Emergency Management Agency (NEMA) waka yan with Oyo State Government, so dem go fit helep the people wey

Panic waka enter Ibadan, Oyo State, as loud explosion happen around 8:00 pm, and buildings begin collapse because of serious vibration. Oyo State Government don

Vice President Kashim Shettima don commot Abuja, e dey go attend World Economic Forum wey go happen for Davos, Switzerland. Shettima go join other leaders

Inspector-General of Police, Kayode Egbetokun talk say police don begin comprehensive plan to rescue six young girls wey dem carry for Bwari Area Council for

Federal Government don talk say dem extend the time to finish Abuja-Kaduna-Zaria-Kano dual carriageway by 24 months, and dem get target to complete 15 kilometres

Federal Ministry of Education don set up committee to check private universities wey dem start within the last 15 years. Minister of Education, Prof. Tahir