
Federal Government don comot rule wey dey NYSC posting
Federal Government don cancel all di orders wey dem give before about restriction for NYSC posting. Minister of Youth Development, Mr. Ayodele Olawande, na him

Federal Government don cancel all di orders wey dem give before about restriction for NYSC posting. Minister of Youth Development, Mr. Ayodele Olawande, na him

Ministry of Health and Social Welfare don finalise Executive Order wey harmonise implementation framework wey go cancel VAT and excise duties for pharmaceutical products and

The Nigerians in Diaspora Commission (NIDCOM) don advise Nigerians wey dey live for Lebanon make dem consider comot from di country now wey commercial flights

FG don start to share Compressed Natural Gas (CNG) conversion kits for the whole country, to quicken how dem go change petrol and diesel-powered vehicles

Minister of Foreign Affairs, Ambassador Yusuf Tuggar don talk say di Memorandum of Understanding wey Nigeria and China don sign on how to use Nuclear

Nigeria go start mpox vaccination from October 8 after dem don finish all the regulatory approvals. Remi Adeleke, the spokesperson for the National Primary Health

The Federal Government and Academic Staff Union of Universities (ASUU) don reach agreement to stop the strike wey the union been dey threaten. After their

President Bola Tinubu dey plan to travel go China for first week of September. E wan use di visit strengthen Nigeria economy and push Nigeria

Federal Government don talk say dem go support states wey flood affect with N3 billion to help reduce the wahala wey the flood cause. Minister

Minister of Works, Dave Umahi, don talk say dem need N13 trillion to complete ongoing highway projects wey dis current administration inherit. Umahi yarn dis