
Organised Labour don propose N615,000 as new Minimum Wage
Organised Labour don yan say dem dey demand N615,000 as di new minimum wage for workers to manage di many economic wahala and di high

Organised Labour don yan say dem dey demand N615,000 as di new minimum wage for workers to manage di many economic wahala and di high

The Lagos state government don warn say dem go demolish any building wey no meet building regulatory standards for Dosumu Market afta one fire disaster

Di Minister of Works, David Umahi, don talk say di Lagos-Calabar coastal road construction go take eight years to complete and go cost N4bn for

In a move to respect and honor di celebration of Eid-el-Fitr, di Federal Government of Nigeria don officially declare Tuesday, April 9th, and Wednesday, April

President Bola Tinubu don sign di amended Student Loan Bill into law afta e pass through di House of Representatives and di Senate. Di bill

President Bola Tinubu dey set to commot from Abuja on Tuesday, April 2, 2024, go Dakar, Senegal, where he go attend di inauguration of Senegal’s

Di Federal Government of Nigeria don introduce one virtual means to evacuate crude oil, wey dey use barges and trucks for transportation from production points

Federal Government don approve di disbursement of N25 billion through di Basic Health Care Provision Fund (BHCPF) to boost healthcare infrastructure for states. Prof. Muhammed

President Bola Tinubu has conferred national posthumous awards on 17 slain military personnel killed in the Okuama area of Delta State. At the burial of

The Federal Government of Nigeria don officially declare Friday, March 29, and Monday, April 1, 2024, as public holidays to celebrate Good Friday and Easter