Chelsea don announce Enzo Maresca as dia new manager.
Premier League side Chelsea don appoint former Leicester boss Enzo Maresca as dia new manager on a five-year deal to replace Mauricio Pochettino.Di Italian, wey

Premier League side Chelsea don appoint former Leicester boss Enzo Maresca as dia new manager on a five-year deal to replace Mauricio Pochettino.Di Italian, wey

Manchester City knack Brighton 4-0 as Phil Foden score two goals wey lift di Premier League title chasers to just one point behind leaders Arsenal

Everton don finally win dia first Merseyside derby for Goodison Park since 2010, as dem beat Liverpool 2-0 last night. Di result don scatter Liverpool’s

Roy Hodgson don comot as Crystal Palace coach so the club fit “speed up their plans to appoint new coach”. Hodgson bin “fall sick” during

Arsenal scatter Premier League title race as Gabriel Martinelli take advantage of Alisson Becker mistake, wey be Liverpool goalkeeper, to inspire crucial 3-1 win over