Nigeria don rank 30th for di latest FIFA men’s world ranking Nigeria’s Super Eagles don drop two places for di latest FIFA ranking, but di three-time African champions still dey far ahead of their West African Read More »
 England Go Set Up Round Of 16 Fight With Naija Super Falcons For 2023 Women World Cup. The Super Falcons go face England for the round of 16 for the 2023 Women’s World Cup. Nigeria finish as runners-up for Group B with Read More »
England Under-21s don qualify for their first European Championship final since 2009. Di Young Lions, wey never concede any goal for di tournament, don qualify afta dem win Israel 3-0. England bin don beat Israel 2-0 for Read More »