Ekiti government talk say dem go soon reunite rescued pupils and teachers wit dem families The Ekiti state goment don yan say dem go soon discharge di pupils and teachers of Apostolic Faith Nursery and Primary School wey dem rescue Read More ยป
The Ekiti State Government don ban the planned three-day kissing marathon. One group wey dem call Sugarte bin schedule July 7 for di start of di longest world kissing marathon for one popular amusement park for Read More ยป