EFCC don confam say dem detain former Power Minister Agunloye.
EFCC don confam say dem detain former Minister of State for Power, Olu Agunloye. Dem declare am wanted about one week ago based on alleged

EFCC don confam say dem detain former Minister of State for Power, Olu Agunloye. Dem declare am wanted about one week ago based on alleged

EFCC no fit carry former CBN Governor Godwin Emefiele come court as dem suppose, even after court don give order say make dem release am

EFCC don release 58 out of 69 students from Obafemi Awolowo University wey dem arrest before for suspected internet fraud. EFCC spokesman, Dele Oyewale, don

For London court, Monday, dem grant bail to former Nigerian Minister of Petroleum Resources, Diezani Alison-Madueke, wey dey face bribery charges from UK government. Judge