
ASUU and VCs don raise alarm say professors dey collect just N525,000 every month
After dem nationwide protest wey end on Tuesday, ASUU members don ready to hold congress to decide wetin dem go do next. This one dey

After dem nationwide protest wey end on Tuesday, ASUU members don ready to hold congress to decide wetin dem go do next. This one dey

Plenty people don dey vex say many students fail this year SSCE exam, especially for English Language and Mathematics. Parents and some education groups dey

JAMB don talk say dem go run extra mop-up exam for di pipo wey miss di 2025 UTME. Di JAMB Oga, Prof. Is-haq Oloyede, yarn

The Nigerian Education Loan Fund (NELFUND) don share N11 billion to 90,000 students for fees and stipends within six months. The Fund’s Managing Director, Dr.

Di Federal Government don re-establish one 7-member committee wet go renegotiate di 2009 agreements wey involve university unions. Di Minister of Education, Prof. Tahir Mamman,

Nigerian Education Loan Fund don talk say dem go publish full list of institutions wey don submit complete student data as dem request for upload

Federal Government don talk say dem go use Education Tax fund the Student Loan Scheme wey dem dey plan to start soon. The Chairman of