Naija D’Tigress Don Flog Senegal To Win Fourth Afro Basket Title Back-to-Back. Nigeria senior women basketball team, wey dem call D’Tigress, don show Senegal pepper for basketball as dem nack dem 84-74 to win di 2023 Afrobasket Read More ยป