Federal Government don roll out designs for more federal roads Minista of works, David Umahi, don talk say di Lagos/Calabar Coastal Highway dey expected to circle di entire Nigeria based on additional road design proposal Read More »
Federal Government go complete Lagos-Calabar Coastal Road in Eight Years, dem go charge N3,000 on average per Toll Gate Di Minister of Works, David Umahi, don talk say di Lagos-Calabar coastal road construction go take eight years to complete and go cost N4bn for Read More »
Third Mainland Bridge go fully reopen on April 4th David Umahi, di minister of works, don tok say di Third Mainland Bridge wey bin dey partially closed to traffic, go fully reopen on Thursday, Read More »