ASUU and VCs don raise alarm say professors dey collect just N525,000 every month
After dem nationwide protest wey end on Tuesday, ASUU members don ready to hold congress to decide wetin dem go do next. This one dey

After dem nationwide protest wey end on Tuesday, ASUU members don ready to hold congress to decide wetin dem go do next. This one dey

ASUU don waka dey protest for campuses across Nigeria on Tuesday to remind federal government say dem still dey wait make dem fulfill old promises,

Di Federal Government don re-establish one 7-member committee wet go renegotiate di 2009 agreements wey involve university unions. Di Minister of Education, Prof. Tahir Mamman,