Fido Apologise, Promise Better Music After Online Wahala Afrobeats singer Awosika Josiah, wey everybody sabi as Fido, don apologise after months wey people dey drag am online because im rise quick for Nigeria Read More ยป