Niger Don Close Air Space Over Fear Of Military Shooking Of Mouth. As e dey now, di military rulers for Niger don close di country airspace. Dem talk say anybody wey try violate dis closure go see Read More »