D’Tigers go face Senegal to fight for AfroBasket semi-final spot. Nigeria senior men basketball team wey dem dey call D’Tigers go continue dia waka to win second AfroBasket title as dem go jam Senegal Teranga Read More »
Unto SHEREE-WEREE Side; D’Tigress Don Move Pass Rwanda To Take Reach Fourth Straight Afrobasket Championship Final. Make we start with basketball matter, where the Nigeria Senior Women’s Basketball Team wey dem dey call D’Tigress, don show pepper for the ongoing Afrobasket Read More »