D’Tigers don fall yakata for AfroBasket as dem chop serious disgrace Nigeria senior men basketball team, D’Tigers, don comot for the 2025 FIBA AfroBasket championship after dem lose 91-75 to Senegal for quarter-final match wey happen Read More »
Naija D’Tigress Don Flog Senegal To Win Fourth Afro Basket Title Back-to-Back. Nigeria senior women basketball team, wey dem call D’Tigress, don show Senegal pepper for basketball as dem nack dem 84-74 to win di 2023 Afrobasket Read More »