
Real Madrid don beat Bayern to reach UEFA Champions League final
Real Madrid don snatch one incredible victory for di semi-final as two late goals don defeat Bayern Munich and set up one Champions League final

Real Madrid don snatch one incredible victory for di semi-final as two late goals don defeat Bayern Munich and set up one Champions League final

Nigerian rapper and singer, Skales, wey real name be Raoul John Njeng don announce say e go begin act for film. Some hours before e

The Nigerian National Petroleum Corporation (NNPC) Limited don tell motorists again make dem no dey do panic buying of Premium Motor Spirit (PMS), wey dem

The Central Bank of Nigeria (CBN) don give Point of Sales (PoS) operators until July 7, 2024, to complete registration with the Corporate Affairs Corporation.

The Nigerian entertainment industry dey mourn di loss of Elizabeth Evoeme, wey many sabi as Ovularia from di iconic 1980s TV sitcom, ‘The New Masquerade.’

CBN don tell deposit money banks for Naija make dem begin to charge 0.5% cybersecurity levy on top of transactions. Dem talk am for circular

The Nigerian Electricity Regulatory Commission (NERC) don yan say make the System Operator for Transmission Company of Nigeria, cap the power wey dem dey give

UNRWA don talk say dem no dey evacuate eastern Rafah, even as Israel military don tell people make dem commot from some parts of Gaza’s

Wofai Fada, wey be Nigerian Entertainer, fit dey face wahala for her marriage even before e start. Na so di mata take enta another level

Saul ‘Canelo’ Alvarez don beat fellow Mexican Jaime Munguia with unanimous points decision to retain im WBA, WBC, WBO and IBF super-middleweight titles for Las