TINUBU TO OYO PEOPLE: WE GO BRING ABDUCTED TEACHERS, PUPILS BACK SAFELY! President Bola Ahmed Tinubu don assure Oyo people say di teachers and school pikin dem wey kidnappers carry from three primary schools for Oriire Local Read More ยป