You don ever buy something for your colleague hand and the quality poor? How you handle am? Dem discuss wen RnB buy bad market for
The O.A.Ps yarn about dia old school crush and breakfast wey dem chop and husband/wife wey no dey support their partner football club. If you