For the latest epispde of #AccrossTheBridge … Naija Fm presenters @emmcee_rnb @beccablisse @godwinaruwayo & @joy.panam dey Yarn plenty things …from strange Lecturers for school to Taliban and bear bear matter plus other gists. If you like wetin you watch make you no waste time oh like and leave a comment, also sharp sharp subscribe to wi channel make you for dey see plenty ogbonge videos like this one.
-
26, Keffi Street, Off
Awolowo Road, Ikoyi, Lagos -
+234 810 013 0349
09090001905