Naija Fm OAP’s RNB, Beccablisse, Lady J and Godwin Aruwayo dey react to the video of the U.S Pastor #creflodollar about #tithe and some other gists” If you like wetin you watch make you no waste time oh like and leave a comment, also sharp sharp subscribe to wi channel make you for dey see plenty ogbonge videos like this one. #tithe #creflodollar #acrossthebridge #christianity #tithing
-
26, Keffi Street, Off
Awolowo Road, Ikoyi, Lagos -
+234 810 013 0349
09090001905