Data wey dem gather from the Nigeria Gas Flare Tracker (GFT), wey be one satellite-based technology, show say Nigeria gas flares don increase by 9.97 percent from $441.3 million for di same period for 2022 reach $485 million dis year.
di period of January to June, Nigeria flare 138.7 billion standard cubic feet (scf) of gas, as di GFT record am.
Gas flaring na when dem burn natural gas wey dey come out from oil extraction. E happen because of different challenges, from market and economic constraints reach lack of appropriate regulation and political will.