Di first set of tickets for Taylor Swift’s 2024 UK tour don go on sale.

July 11, 2023

Fans wey pre-order di latest album of di star, Midnights, na dem get early access, and tickets for London and Edinburgh don dey sale since 11:00 BST.

Di 13 UK concerts of di singer wey go happun next summer na some of di most sought-after for di UK, as millions of pipo don register for di chance to see di American pop superstar for her first shows since 2018.

More Posts