
ADC Don Vex as Adeleke, Oyinlola Endorse Tinubu for 2027
Political ground don shake well for Osun on Tuesday as Governor Ademola Adeleke, former Governor Olagunsoye Oyinlola and PDP big names openly throw support behind
Political ground don shake well for Osun on Tuesday as Governor Ademola Adeleke, former Governor Olagunsoye Oyinlola and PDP big names openly throw support behind
Senate Presido Godswill Akpabio don comot tok on Tuesday say all di gist wey dey fly for social media say National Assembly don approve new
Wahala dey as Madam Judith Amaechi, wey be wife of former Rivers State Governor Rotimi Amaechi, don come out deny tori wey Minister of Federal
Farhan Hasan just finish exam and dey comot classroom dey gist wit im friends wen one Bangladeshi Air Force training jet crash enter im school
Defence minister for Ghana don order investigation into how thousands of military ammunition don “miss or disappear” bifor di kontri December 2024 elections. Dr Edward
22 July 2025 Di United States Mission for Nigeria don drop anoda update for Nigerians and oda pipo wey dey try enta dia kontri or
Wahala don bust as retired police officers wey dey under di Contributory Pension Scheme (CPS) storm Abuja and other states to protest say di pension
Activist Aisha Yesufu don talk say she go follow Senator Natasha Akpoti-Uduaghan waka enter National Assembly today Tuesday, show face for support as Natasha wan
21 July 2025 Recently Nigeria president Bola Tinubu appoint Muhammed Babangida, son of former military head of state General Ibrahim Babangida (rtd) as oga of
Di Federal Govment don set 16 years as di least age wey person fit take enter university or other higher institutions for Nigeria. Minister of