
Nigeria’s Super Eagles don enter Pot 1 for di 2026 FIFA World Cup African qualifiers
The 2026 FIFA World Cup go dey hosted by United States, Canada, and Mexico. FIFA release di seedings based on di June rankings, and Nigeria

The 2026 FIFA World Cup go dey hosted by United States, Canada, and Mexico. FIFA release di seedings based on di June rankings, and Nigeria

Dis win na her fourth National title. Nigeria best athletes dey compete for Samuel Ogbemudia Stadium from July 5th to 7th for di Nigeria Athletics

Two-time champion Andy Murray, wey dey rank 40th for di world, claim di win for Centre Court with scores of 6-3 6-0 6-1. British number

Dis na afta di Indonesian city komot as hosts because di Indonesian goment no release di budget for di Games, wey no giv di Association

Enyimba carry the title for di Nigeria Premier League Super Six playoffs wey happun for Mobolaji Johnson Arena, Onikan, Lagos last month. Former chairman of

Nigerian defender, William Troost-Ekong don sign for Series A club, Salernitana. Salernitana carry mic yarn us say Troost-Ekong don arrive for one statement on top

Na one of the biggest English FA Cup wey shock everybody for present times as League Two side Stevenage produce one return to beat Aston

Report talk say the Saudi Arabia Al Nassr club go show the Portuguese superstar Cristiano Ronaldo to thousands of fans on Tuesday, after dem close

England carry deir World Cup campaign for Qatar to one flying start as Gareth Southgate side zoom to one 6-2 victory against Iran. Two late

Manchester United go get lawyer advice before dem plan how to answer to Cristiano Ronaldo shocking interview talk. For Ronaldo talk-talk with TalkTV , wey