
2026 Commonwealth Games No Too Sure AFter Australian State Go Cancel.
Hosting of di 2026 Commonwealth Games dey under serious wahala afta di Australian state of Victoria don yan say dem no go fit host di

Hosting of di 2026 Commonwealth Games dey under serious wahala afta di Australian state of Victoria don yan say dem no go fit host di

Sporting Lagos don become the first-ever champions of the Naija Super 8, after dem win Remo Stars on penalties for the final wey happen on

Nigeria’s Super Eagles don land for Group C along with South Africa, Benin Republic, Rwanda, Lesotho, and Zimbabwe for di 2026 FIFA World Cup qualifiers.

The House of Representatives don decide to intervene for the wahala wey dey between the female national football team, the Super Falcons, and the Nigeria

Enyimba don waka comot from di Naija Super 8 tournament afta dem lose 2-1 against Katsina United for Mobolaji Johnson Arena, Onikan, Lagos for Tuesday

Rice dey finalize im move to Arsenal from West Ham for record-breaking fee of £105m. Di money go dey pay £100m initially and an additional

Akwa United Football Club of Uyo don beat Rivers United 1-0 for di South-South derby wey dem play for Mobolaji Johnson Arena, Lagos on Monday.

Di Young Lions, wey never concede any goal for di tournament, don qualify afta dem win Israel 3-0. England bin don beat Israel 2-0 for

The Naija Super 8 tournament is all set to begin today Friday, July 7th at the Mobolaji Johnson Arena. Eight super clubs drawn from all

Mr. Ferdinand Ugwuarua, wey be the Rangers FC Administrative Secretary, talk dis one on Wednesday for Enugu as e introduce the coach give the press