
Spanish Football Federation Don Ask President Rubiales Make Him Step Down For Middle Of Torchlighting.Â
Spanish football federation don call on their President Luis Rubiales to step down after he kissed player Jenni Hermosillo.Â

Spanish football federation don call on their President Luis Rubiales to step down after he kissed player Jenni Hermosillo.Â

FIFA don yan say dem don suspend di Spanish football oga for now sake of di Hermoso kiss matter. Dem talk say di oga dey

Nigerian track queen, Tobi Amusan lost her cool with a journalist whorepeatedly demanded that she answer a question pertaining to doping charges laidagainst her after

Di Nigerian Super Falcons don enter top 10 for FIFA Women’s World Cup rankings wey just comot. Dem release dis ranking afta Spain win England

West Ham knack Chelsea 3-1 for one exciting match, even though Nayef Aguerd collect red card. This one come mean say Mauricio Pochettino still dey

Saudi Arabia Professional League club, Al Wehda don yan sey dem don sign Nigeria forward Odion Ighalo. Di 34-year-old player don sign two-year contract with

Chelsea start di Mauricio Pochettino era with one 1-1 draw against Liverpool for one hard-fought match wey happun for Stamford Bridge during di opening weekend

Nigeria Intervention Team wey dey include big Islamic scholars for the country bin meet wit di leaders wey do di coup for Niger during di

Di Athletic Federation of Nigeria (AFN) don talk say dem no go include Tobi Amusan, world record holder for di 100m hurdles, for di list

The International Federation of Professional Footballers, FIFPRO, don talk say dem go assist Nigeria Super Falcons for their palava with Nigeria Football Federation (NFF) wey