
NFF talk say dem no get money to settle Coach Peseiro.
Nigeria Football Federation (NFF) dey consider to sack coach José Peseiro afta two disappointing performances for World Cup qualifiers. NFF member Nse Essien yan say

Nigeria Football Federation (NFF) dey consider to sack coach José Peseiro afta two disappointing performances for World Cup qualifiers. NFF member Nse Essien yan say

Super Eagles of Nigeria don play their second consecutive draw for di 2026 FIFA World Cup qualification, afta dem manage waka draw 1-1 against Warriors

Nigeria World Cup return journey start with 1-1 draw against Lesotho for home ground, Godswill Akpabio Stadium. Lesotho wey dey 153rd for global ranking, 113

The Super Eagles of Nigeria dey set to waka enter field during dis international break, with hope to qualify for di 2026 FIFA World Cup.

Asisat Oshoala and goalkeeper Chiamaka Nnadozie don enter the shortlist for the 2023 CAF Women’s Awards. CAF release the list of nominees, and coach Wandy

Super Eagles camp for Uyo don open as dem dey prepare for di 2026 World Cup qualifiers against Lesotho and Zimbabwe. Some players don show

Mamelodi Sundowns of South Africa don win the first-ever African Football League (AFL) afta dem beat Wydad Casablanca 2-0 for di second leg, wey make

The Falconets of Nigeria and Tanzania’s U-20 women’s football team play 1-1 for the first leg of their 2023 FIFA U20 Women’s World Cup qualifier.

Super Eagles no go get Napoli striker Victor Osimhen and Leicester City midfielder Wilfred Ndidi for their 2026 World Cup qualifiers against Zimbabwe and Lesotho

Coach Christopher Musa Danjuma don select three goalkeepers, six defenders, five midfielders, and five forwards for Nigeria’s U20 female team match against Tanzania for FIFA