
Super Eagles camp don open as dem dey prepare for World Cup qualifiers.
Super Eagles camp for Uyo don open as dem dey prepare for di 2026 World Cup qualifiers against Lesotho and Zimbabwe. Some players don show

Super Eagles camp for Uyo don open as dem dey prepare for di 2026 World Cup qualifiers against Lesotho and Zimbabwe. Some players don show

Mamelodi Sundowns of South Africa don win the first-ever African Football League (AFL) afta dem beat Wydad Casablanca 2-0 for di second leg, wey make

The Falconets of Nigeria and Tanzania’s U-20 women’s football team play 1-1 for the first leg of their 2023 FIFA U20 Women’s World Cup qualifier.

Super Eagles no go get Napoli striker Victor Osimhen and Leicester City midfielder Wilfred Ndidi for their 2026 World Cup qualifiers against Zimbabwe and Lesotho

Coach Christopher Musa Danjuma don select three goalkeepers, six defenders, five midfielders, and five forwards for Nigeria’s U20 female team match against Tanzania for FIFA

The Basketball Africa League (BAL) don announce say their expanded fourth season go start for March 2024 for South Africa. The 2024 BAL season go

NFF Referees’ Development Committee/Unit don suspend 14 NPFL referees sake of dem poor officiating. Dem yan this one for letter wey Faith Irabor, Head of

Novak Djokovic don win im seventh Paris Masters trophy and im 40th Masters title overall afta e beat Grigor Dimitrov 6-4 6-3 for straight-forward style.

Victor Osimhen, wey be Super Eagles and Napoli striker, don dey nominated for the 2023 CAF Africa Men’s Player of the Year award. CAF announce

Super Falcons of Nigeria don qualify for the final round of CAF qualifiers for di 2024 Olympic Games. Dem knack the Crux of Ethiopia 4-0,