
Dem declare Osimhen fit as Super Eagles dey ready to face Bafana Bafana of South Africa for AFCON
Super Eagles striker, Victor Osimhen don get green light from di team medical doctor for di match wey e go play against South Africa later

Super Eagles striker, Victor Osimhen don get green light from di team medical doctor for di match wey e go play against South Africa later

Super Eagles coach, Jose Peseiro, don yarn say e no dey think about South Africa’s penalty-saving specialist, Ronwen Williams, ahead of di Africa Cup of

Arsenal scatter Premier League title race as Gabriel Martinelli take advantage of Alisson Becker mistake, wey be Liverpool goalkeeper, to inspire crucial 3-1 win over

Senegalese referee Issa Sy go officiate the match between Nigeria and Angola for the Africa Cup of Nations (AFCON) quarter-final. Djibril Camara and Nouha Bangoura,

Victor Osimhen and Stanley Nwabali don join their Super Eagles teammates for training as dem dey prepare well-well for their match against Angola. Osimhen bin

Di Argentine Football Federation don yan say Nigeria and Argentina go play senior international friendly match for Hangzhou, China, for one date wey dem never

Hosts Ivory Coast don qualify for the quarter-finals of the 2023 Africa Cup of Nations afta dem defeat holders, Senegal 5-4 on penalties on Monday.

For tennis, Jannik Sinner don win im first-ever Grand Slam title after im extraordinary comeback to beat Daniil Medvedev for the Australian Open final. The

Meanwhile, Vincent Aboubakar, wey be captain for Cameroon, don recover from injury and e fit be part of the players wey dem go fit select

Ivory Coast, wey be the hosts for the Africa Cup of Nations (Afcon), don sack their coach during the tournament, according to the country’s football