
Super Eagles dey struggle for 2026 FIFA World Cup qualifiers, Minister dey demand explanation
The Nigerian national football team, Super Eagles, dey face serious challenges for di 2026 FIFA World Cup qualifiers afta dem no fit collect maximum points

The Nigerian national football team, Super Eagles, dey face serious challenges for di 2026 FIFA World Cup qualifiers afta dem no fit collect maximum points

Coach Finidi George dey yan say him get hope wella say hin Super Eagles go fit bounce back for di ongoing 2026 World Cup qualifiers,

English Premier League clubs don vote on Thursday to continue with the Video Assistant Referee (VAR) system for the upcoming season, even though controversy and

Napoli don announce the appointment of former Chelsea and Tottenham coach Antonio Conte as their new head coach. This one happen after one turbulent season

The Nigeria Football Federation (NFF) don confirm say the stranded Super Eagles players for Lagos and Abuja don arrive Uyo, the capital of Akwa Ibom.

Premier League side Chelsea don appoint former Leicester boss Enzo Maresca as dia new manager on a five-year deal to replace Mauricio Pochettino.Di Italian, wey

Kylian Mbappe don sign contract to join Real Madrid on a free transfer when him Paris St-Germain (PSG) deal go expire on June 30. Di

French Open don stop fans from dey drink alcohol for the stands to end unruly behaviour, after Belgium’s David Goffin experience chewing gum spit at

Morocco striker, Ayoub El Kaabi, be the hero as him score late goal for extra time wey help Olympiacos beat Fiorentina 1-0 for the final

Nigeria’s Golden Eaglets don qualify for di 2025 Africa U17 Cup of Nations tournament after dem defeat Ghana’s Starlets 3-2 for di hard-fought third place