
Stranded Super Eagles players don arrive Uyo for World Cup qualifiers
The Nigeria Football Federation (NFF) don confirm say the stranded Super Eagles players for Lagos and Abuja don arrive Uyo, the capital of Akwa Ibom.

The Nigeria Football Federation (NFF) don confirm say the stranded Super Eagles players for Lagos and Abuja don arrive Uyo, the capital of Akwa Ibom.

Premier League side Chelsea don appoint former Leicester boss Enzo Maresca as dia new manager on a five-year deal to replace Mauricio Pochettino.Di Italian, wey

Kylian Mbappe don sign contract to join Real Madrid on a free transfer when him Paris St-Germain (PSG) deal go expire on June 30. Di

French Open don stop fans from dey drink alcohol for the stands to end unruly behaviour, after Belgium’s David Goffin experience chewing gum spit at

Morocco striker, Ayoub El Kaabi, be the hero as him score late goal for extra time wey help Olympiacos beat Fiorentina 1-0 for the final

Nigeria’s Golden Eaglets don qualify for di 2025 Africa U17 Cup of Nations tournament after dem defeat Ghana’s Starlets 3-2 for di hard-fought third place

An early own goal from Roger Aholou don secure 1-0 victory for Al Ahly of Egypt against Tunisian side Esperance, give dem record-extending 12th CAF

Nigeria’s Golden Eaglets don qualify for the semi-final of the ongoing WAFU Zone B Under-17 Championship after dem defeat Togo 3-0 for Accra, Ghana. Recall

Nigerian player, Ademola Lookman, score historic hat-trick to help Atalanta knack Bayer Leverkusen 3-0 for Europa League final wey happun for Dublin last night. Lookman

Mauricio Pochettino don commot from Chelsea after just one season in charge by mutual consent. The English club announce Pochettino departure, even though the Blues