
Thierry Henry don resign as French U21 head coach
French and Arsenal legend, Thierry Henry don officially resign as head coach of the France Under-21 national team. The French Football Federation announce today say

French and Arsenal legend, Thierry Henry don officially resign as head coach of the France Under-21 national team. The French Football Federation announce today say

Remo Stars don record slim 2-1 win against Morocco’s AS FAR for the first leg of their CAF Champions League preliminary round clash on Sunday

Confederation of African Football (CAF) don give clubs wey dey compete for di 2024-2025 Confederation Cup until August 31 to finish di registration of their

Kylian Mbappe goal for him Real Madrid debut help dem secure dem record sixth UEFA Super Cup with 2-0 win over Atalanta for Wednesday for

Real Madrid and Atalanta go face each other today for di first European club trophy of di season in di UEFA Super Cup. Los Blancos

24 Nigerian Paralympic athletes go represent di country for di 2024 Paralympic Games wey go happen for France from August 28 to September 8. Nigeria

Stars from sport, screen, and music gather for the Paris 2024 closing ceremony to wrap up the 33rd Olympic Games. Actor Tom Cruise made a

Nigeria’s senior women’s basketball team, D’Tigress, don crash out of the 2024 Olympic Games after dem lose 88-74 to the United States in the quarter-finals

Team Nigeria’s hope of winning their first medal at the Paris 2024 Olympic Games don suffer setback last night after the poor performances of Favour

Team Nigeria dey set to win their first medals for Paris 2024 Olympic Games today. Sprinter Favour Ofili dey compete for the women’s 200m final,