
2024 Paralympics go open for 11 days for Paris
A spectacular opening ceremony mark the start of Paris 2024 Paralympic Games, as athletes parade from the famous Champs-Elysees to Place de la Concorde under

A spectacular opening ceremony mark the start of Paris 2024 Paralympic Games, as athletes parade from the famous Champs-Elysees to Place de la Concorde under

Former England manager Sven-Goran Eriksson don die at 76 years old. Eriksson, wey be the first manager wey no be British for England team, lead

Team Nigeria wey dey go represent for di 2024 Paralympic Games don land for di games village for Paris today, afta two weeks serious training

Di upcoming 11th Federation of African University Sports (FASU) games go provide platform wey African student athletes fit take show di resilience wey dem don

The Super Eagles go open camp for the 2025 Africa Cup of Nations qualifiers against the Cheetahs of Benin Republic and Amavubi of Rwanda on

Edo Queens beat the hosts, Inter D’Abidjan, 2-1 for the semi-final of the CAF Women’s Champions League qualifiers wey happen for Stade de la Paix

French and Arsenal legend, Thierry Henry don officially resign as head coach of the France Under-21 national team. The French Football Federation announce today say

Remo Stars don record slim 2-1 win against Morocco’s AS FAR for the first leg of their CAF Champions League preliminary round clash on Sunday

Confederation of African Football (CAF) don give clubs wey dey compete for di 2024-2025 Confederation Cup until August 31 to finish di registration of their

Kylian Mbappe goal for him Real Madrid debut help dem secure dem record sixth UEFA Super Cup with 2-0 win over Atalanta for Wednesday for