
Super Eagles don ready to open camp for di 2025 AFCON qualifiers match
Super Eagles go open camp this Sunday for di 2025 Africa Cup of Nations qualifying double-header against di Mediterranean Knights of Libya. Augustine Eguavoen and

Super Eagles go open camp this Sunday for di 2025 Africa Cup of Nations qualifying double-header against di Mediterranean Knights of Libya. Augustine Eguavoen and

For boxing, former world heavyweight champion Anthony Joshua don drop six places for di latest World Boxing Association (WBA) rankings, while Nigeria’s Efe Ajagba dey

Balmoral Group, Nigeria leading 360 events solutions company, don host di winners of di Game Rush ‘Chaos in The Ring’ boxing event for special visit

Zamalek don emerge victorious for the CAF Super Cup, as dem beat Al Ahly 4-3 on penalties after a 1-1 draw for Riyadh. The match

The Nigeria Football Federation (NFF) don confirm say Augustine Eguavoen go continue as Head Coach of the Super Eagles. For statement wey Ademola Olajire, NFF’s

Real Madrid forward, Kylian Mbappe, go miss some time after e suffer thigh injury during yesterday’s 3-2 win against Deportivo Alaves. Tests show say di

European football governing body, UEFA, don reopen the bidding for stadiums wey go host the 2027 Champions League final, after dem strip Milan of the

The Friedkin Group don reach agreement to buy Farhad Moshiri 94% majority stake for Everton. One spokesperson for The Friedkin Group announce this for statement

The University of Lagos don begin community sensitization work as dem prepare for di All African University Games wey go start from 20th to 29th

Nigeria’s Super Eagles don retain their 39th position for di latest FIFA men’s world ranking wey dem release today. Di three-time African champions dey ranked